we modern land
Some man dem say de contry hard but dem nor really know how for Waka fyn. Some man dem say dis dem say DAT Dem nor dey even fet for work hard ol day dem dey pa grumble grumble So how una face nor dey rample una just abope pa de president una nor dey try for build una yone resident ar know say tin hard una leh we work hard Nor to only for we but for we Pekin dem future Make dem nor go loose up cause na we na dem only abope Make dem education nor go buff because dem go even lost in this particular wicked world poem go poem cam we go always pray for we modern land ar know say una don begin ask udat dis but me yone name na mummies Boy en me ar nor gt bad hart.
Ad
Poetry Books 50% Off
Bestselling collections from top poets
Shop Now →
